Download Somebody Crush By Xbusta

0 views
Skip to first unread message

Dorotha Grant

unread,
Jul 22, 2024, 6:47:47 AM7/22/24
to delesgisuc

Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh Like you belong to somebody Eh eh eh Just Like you belong to somebody Somebody first I be somebody best I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest I be somebody ex I be somebody next Baby no go let somebody vex O feshe lu Ayakata I like your body o O feshe woh Ayakata I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh Like you belong to somebody Eh eh eh Just Like you belong to somebody Oya kill a mad man, you go know say em get person Abi you no dey fear person Mind the way you dey near person Show people love as boss wey you be Mr. Ekeson No man is a Island, e mean say people get me If you reject me, people go accept me No judge time with somebody watch You no dey feel me but I be somebody crush O feshe lu Ayakata I like your body o O feshe woh Ayakata I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh Like you belong to somebody Eh eh eh Just Like you belong to somebody

download somebody crush by xbusta


DOWNLOAD ○○○ https://tinurll.com/2zCAFP



760c119bf3
Reply all
Reply to author
Forward
0 new messages